作曲 : Anthony Victor/Michael 'Tempoe' Alagwu Call all your brokoto No go dey slogodo oh Body dey draw me like ogbono oh Body dey rise my tonono oh I say call all your brokoto no go dey slogodo oh Girlie dey burst my bololo oh Girl make I salute your commodore oh Girl if you balanciego I give you paper Oh no go do me Diego, my Maradona Girl if I lap your soweto, na Maphorisa Girlie your back e be tornado And I go follow your craze go Craze go Tunde don dey craze oh Eyyh for your waist oh And I go pay for your lace oh I go dey for your ways oh Tunde don dey craze oh Eyyh for your waist oh And I go pay for your lace oh I go dey for your ways oh Girl if you balanciego I give you paper Oh no go do me Diego, my Maradona Girl if I lap your soweto, na Maphorisa Girlie your back e be tornado And I go follow your craze go Craze go
SHOW FULL COLUMNS FROM `tool_lyric` [ RunTime:0.003609s ]
SELECT `id`,`title`,`singer`,`content` FROM `tool_lyric` WHERE `switch` = 1 AND `id` = 173504 LIMIT 1 [ RunTime:0.001030s ]
UPDATE `tool_lyric` SET `views` = `views` + 1 WHERE `id` = 173504 [ RunTime:0.003877s ]
SELECT `id`,`title` FROM `tool_lyric` WHERE `id` IN (159589,591477,630541,770472,594305,465302,441544,827584,354753,642229,601052,534036,190299,695289,168592,763572,170195,248963,272576,206894,130225,353234,171531,722394,83452,824387,261200,436971,316403,2080) AND `switch` = 1 ORDER BY `views` DESC [ RunTime:0.029902s ]
SELECT `id`,`title` FROM `tool_lyric` WHERE `id` < 173504 AND `switch` = 1 ORDER BY `id` DESC LIMIT 1 [ RunTime:0.009473s ]